Close Menu
    Facebook X (Twitter) Instagram LinkedIn WhatsApp
    DailyPlugNGDailyPlugNG
    • Home
    • BBNAIJA
    • Entertainment
    • Music
    • Movies
    DailyPlugNGDailyPlugNG
    Home » Kizz Daniel – Buga Lyrics
    Kannywood Hausa Movies

    Kizz Daniel – Buga Lyrics

    Tobi OmopariolaBy Tobi OmopariolaMay 28, 2022No Comments2 Mins Read

     [Intro: Kizz Daniel]

    Hey!
    Don’t Sleep
    Don’t Sleep
    Wake up
    Collect your money
    Collect your money
    Wake up, eh!
    Collect your money
    Collect your money
    Wake up
    Giddem

    [Verse One: Kizz Daniel]
    Gbe’ra, gbe’ra
    Gbe’ra go get that mullah (wake up)
    Mo ni ko kala
    Kala gb’owo yẹn o
    Kala gb’owo yẹn l’ọwọ dealer
    You don work, you don try (try)
    You suppose to dey j’aiye (j’aiye)
    Kilo kan mi kan pesin matter o
    Pesin wey don mad, oi
    When I land, I land softly on a sofa floor
    So far, so good, ko ni baje

    [Chorus: Kizz Daniel & Tekno]
    Let me see you (go low low low)
    Let me see you (go low low low low)
    Buga wọn, lemme buga wọn
    Lemme see you dey buga (go low low low)
    Lemme see you (go low low low)
    Buga wọn, lemme buga wọn
    Lemme see you dey buga o (go low low low)
    Lemme see you (go low low low)
    Buga wọn, lemme buga wọn
    Lemme see you dey buga o (go low low low)
    Lemme see you (go low low low)
    Buga wọn, lemme buga wọn
    Lemme see you dey buga

    [Verse Two: Tekno]

    Gbe’ra, Oh Ai
    Gb’era o
    Gbera
    Go get the dollar (wake Up)
    Go baller, kala gb’owo yẹn o
    Kala gb’owo yẹn l’ọwọ dealer
    You don work, you don try
    You suppose dey high
    Ki lo kan wọn, o ṣẹ fun wọn
    Pesin wey don mad
    When I land, I land softly on a sofa floor
    So far, so good, koni baje

    [Chorus: Kizz Daniel & Tekno]
    Let me see you (go low low low)
    Let me see you (go low low low)
    Buga wọn, lemme buga wọn
    Lemme see you dey buga (go low low low)
    Lemme see you (go low low low)
    Buga wọn, lemme buga wọn
    Lemme see you dey buga o (go low low low)
    Lemme see you (go low low low)
    Buga wọn, lemme buga wọn
    Lemme see you dey buga o (go low low low)
    Lemme see you (go low low low)
    Buga wọn, lemme see me you buga wọn
    Lemme see you ooo

    [Outro: Kizz Daniel]
    (Go low low low) (let me see you)
    (Go low low low)
    (Go low low low)
    You don work, you don try
    You suppose to dey fly

    Share. Facebook Twitter WhatsApp Telegram Pinterest LinkedIn Tumblr Email
    Previous ArticleLittle Zino Biography, Net Worth, Date Of Birth, Real Name, Girlfriend, Songs
    Next Article Albatross: Thrilling Movie by Bernadette Sanko set to be released across Cinemas
    Tobi Omopariola
    • Website

    I am seasoned writer, musical artiste, web designer and editor. I writes basically for human interest through this medium.

    YOU MAY ALSO LIKE

    Download: Chanfi 1&2

    Read More

    Download: Kyakyawar Kaddarar 3&4

    Read More

    Download: Kyakyawar Kaddarar 1&2

    Read More

    Download: Muguwar Sakayya 3&4

    Read More

    Download: Muguwar Sakayya 1&2

    Read More

    Download: Muguwar Rawa 3&4

    Read More

    Leave a ReplyCancel reply

    SEARCH
    Latest Posts
    • [MOVIE]: Blue Beetle (2023) September 19, 2023
    • The Sadist (2023) [Nollywood Movie] September 19, 2023
    • [MOVIE]: Heavenly Sword (2014) September 19, 2023
    • [Nollywood Movie]: Music Is My Crime (2023) September 16, 2023
    • [Yoruba Movie]: Remi Razor (2023) September 15, 2023
    Facebook X (Twitter) LinkedIn WhatsApp
    • About
    • Contact
    • Privacy Policy
    • Disclaimer
    © 2025 DailyPlugNG Media. All Rights Reserved.

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.